plenty blessings just dey follow me everywhere as i dey go
open doors in all my ways everyday as i dey go
if dem like make dem do anyhow i go still make my money
some of them dey ask question na god write my story
if at all dem jealous us we still sweet like honey
dollar like na one thousand we go still buy ferrari pelu bugatti
god sef don forbid for me to be loser
anywhere we go na we be the shakers and the movers
but if you don't know you will never know
plenty blessings just dey follow me everywhere as i dey go
open doors in all my ways everyday as i dey go
if dem like make dem do anyhow i go still make my money
some of them dey ask question na god write my story my series
if at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
dollar like na one thousand we go still buy ferrari pelu bugatti
god sef go forbid for you to be loser
shey na you shey na you and you want to be a super
but if you don't try you no go know
bo n se pawo bo n se lola ko de duro jaye yii kale