ashimapeyin

wande coal

black diamond. eh

is wande coal ooh

e skaba

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nlemi won ti mon mi

awon omo buruku yen won le tan mi

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nle mi won ti mon mi

ah awon omo buruku yen won le tanmi

they call me king coal

everytime we rolling all the dough

oya baby come close

your butty high me like i never ever doze

omo ele come pose

i go give you anything i no dey jonz

when i pull up in a ghost

dem no get another choice but to dey toast

oya baby. na you fine pass

sisi if you enter club nobody

go reach you

go reach you

the way you shake that

the way you whine that

nobody go beat you go beat it

and i know say i no go pretend

cause you no novice

you no fit tell say you no remember

you know the story. but meanwhile

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nlemi won ti mon mi

awon omo buruku yen won le tan mi

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nle mi won ti mon mi

ah awon omo buruku yen won le tanmi

aaaah i go to call you eeh

but e never reach your time ooh

and i com still holla you eeh aah aah eeh aah

they call me wande coal

they call me omo dudu

just because sey am from mushin

all of dem com dey para

you see getting that money is a must

so i got get am gara

still thanking god for blessings

and everything else na jara

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nlemi won ti mon mi

awon omo buruku yen won le tan mi

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nle mi won ti mon mi

ah awon omo buruku yen won le tanmi

sexy ladies around the world follow my lead

to my fellows around the world follow my lead

sexy ladies around the world follow my lead

no need to rise up person follow my lead

and i go still call you eeh

but e never reach your time ooh

and i go still call you eeh

but e never reach your time

ashimapeyin koti kanyin

ashimapeyin koti kanyin

shon lawon nle mi won ti mon mi

awon omo buruku yen won le tanmi

huh huh

sarz on the beat. e skaba