to make you see say my love for you na real
no go let your love walkaway
i was weak when you said you had to go
tear drops crying like a mighty flow
but you turned around and said that you loved me so
let's talk about those days and how we used to play
girl you know sey na your love i dey always they think of
na wetin i go do to make you see
say my love for you na real
bended knees see there's more to show
cos since you've been here my life's been turned around baby
let's talk about those days and how we used to play
girl you know sey na your love i dey always they think of
to make you see say my love for you na real
no go let your love walkaway
to make your love make e no waka away
if i ever tell a lie walahi make i kpai
i dey so sorry baby walahi talahi
i will never ever make you wear another frown
i'll make you happy everyday of the party
i'll make you feel like the queen with the crown
let's talk about those days we used to play
girl you know sey na your love i dey always they think of
to make you see say my love for you na real
no go let your love slip away
no go let your love walkaway
see they can say what they wanna say
they can do what they wanna do
it don't matter cos i love you
and i'll place no one else above you
oh my babe though you so fine
and it pleases me no mind
i'll never do anything to hurt you
i'll do my thing my world around you
2face see i don tey for this game