dem fit know say i been around
me the original nigerian don gorgon riding through
yeah i tell you.ride on. sound it like helicopter hovering overhead about right now. di di di di di di di. yah eminum
ah yai ya ya yai. yah eminum
as i enter say yawa don day
whether na night or na day
all my people wey know eh
all my people don dey complain
una no fitti contain. you gat me on throway o
enter club and you no geti money
if you know you geti money eh eh eh eh
and you must to dey koshi lo o yeah
and you must to dey koshi lo o yeah
naah damn. so make i tell one story bout one time wey
nobody know say i dey been dey show interest. and so my neighbor talk one time ima
believe say sometime say ima riding west. make nobody tell me nonsense
because because e don mess
i say nobody fit test. you gat me on throway o
enter club and you no geti money
if you know you geti money eh eh eh eh
and you must to dey koshi lo o yeah
and you must to dey koshi lo o yeah
as i enter say yawa don day
anytime. whether na night or na day
all my people wey know eh
as i enter say yawa don day
anytime. whether na night or na day
all my people wey know eh
enter club and you no geti money
if you know you geti money eh eh eh eh
and you must to dey koshi lo o yeah
and you must to dey koshi lo o yeah