commando

king promise

oh naa na

ye-ah yeh

king king promise

maybe me anever see another girlie like you

the way you move your body move your body

me alike girl

bad girl

come come ride on my bike girl

eyeh ey-eh

mefeeli s3ne3 wos) memu make me feeli alright eyeh yeh

oh baby commando

come make abi your commando

ago fight for you

commando

i wanna be your commando yeh eyeh

ago fit be your commando

come make abi your commando

anything you want

baby come make anor

anything you want

baby girl ago do

yeah eyh

dem other girls dem bad

asee ma girl

she badder

no other girl be hotter

oh naah than my girl

dem other girls

dem other girls dem bad

but see ma girl

see ma girl

she badder

no other girl be hotter

oh naah than my girl

hw3

s) memu mma menfeeeli wate

b) me din mma menfeeli wate

ohh yh

asay the things wey dey kill me wate

ebe the things you dey do me wate

eyeh eyeh yh

i just want to love you girl

give you all

give you my world

asay ibi you i want oh

ibi you i love oh

my girl

say make abi your commando

come make abi your commando

ago fight for you

commando

i wanna be your commando yeh eyeh

ago fit be your commando

come make abi your commando

anything you want

baby come make anor

anything you want

baby girl ago do eyeh yh

so m--yy baby eyeh yh

ago give you all ma love

fight for you as any war oh oh eyeh yh

ouh ma baby eyeh yh

ago give you all ma love

fight for you as any war l

ouuh na na naah

will be your commando

come make abi your commando

ago fight for you commando

i wanna be your commando yeh eyeh

ago fit be your commando

come make abi your commando

anything you want

baby come make anor

anything you want

baby girl ago do eyeh yeh