me i know the things wey you want hear
and i dey the place wey you want near
i 'll make you taste the life make you compare
and if you like the life we 'll take it from there
now she on my case like she my lawyer
and all the pay i hold la si ma squander
mi o de ni style to le ri l'oja
so the motor i drive is tear-rubber
and the house i live near water
i'm not like the guys near gutter
the gomina is my step-brother
we are the rich guys spend dollar
so you for like try accept offer
ko je ki boyfriends e di former
she just tell me her name na adaora
and i'm already saying i adore her
you are welcome to my cool parry
and let the sisi know say you carry
she gave me work to do mo gba contract
o wo mini skirt spaghetti strap
where's your camera phone let me snap
don't you know me? i sing hiphop
o relax your mind and just drink up
i be oga for here guys know me
o sha mo dangote? he's my homie
me i know the things wey she want hear
and i dey the place wey she want near
i 'll make her taste the life make she compare
and if she like the life we 'll take it from there
you are welcome to my cool parry
and let the sisi know say you carry
sho' ti fly ri? oh you want to try?
sho' ti de paris? have you gone dubai?
tell me what it is that you want to buy
i'm the one tonight so ignore your guy
i no you want to ride but you just dey shy
i ll perform wonders before your eye
that water you are drinking will turn to wine
just tell me you will follow me and come to mine
you 'll befriend me come be my concubine
you think i like to boast or i want to shine
there is a long queue though you will jump the line
but you are looking for me
said you are looking for me
you are welcome to my cool parry
and let the sisi know say you carry
you are welcome to my cool parry
and let the sisi know say you carry