you say you get another man
the kind pain wey i feel that day me i no go fit talk again
omoge no go do like this o
i no friends no like my p
but you for know say this kyn tin be real
when you see say i don dey with another person baby
when you see say i dey with another kele
even if you call e no go connect
i no do again make you forget
even if you call e no go connect
i no do again make you forget
shebi you say you need some space
i give you six months of grace
that girl wey you see last night no go mind to take your place
i even let you know who be who
but if na game which kind level be this yo
when you see say i don dey with another kele baby
when you see sey i don dey with another kele