corruption and indiscipline
with no regard for the life of a citizen
i hope you greedy motherfuckers is listening
shey you dey see the insecurity
still no regard for the life of a citizen
i hope you choke on your dinner this evening
and many sister come dey prostitute for am
just to make sure they keep something in account
na real strong matter i wan talk about
my brother when e go finish
i get many things to talk about
i get many things to yarn about
na so i put my mouth for song
i say i put my mouth for song
unemployment and nepotism
ori mi gbono ema do mi si
sho li gba ti gbo gbo le gba jo ni si
i no know how long we go dey recession
my cousin tell me university no dey in session
get to the house and nothing to chow
somebody tell baba fela say e too talk truth
say the government still dey shoot on youth
animal dem still dey put on suit and agbada
our leader dem still confuse
wey dey still dey cause sorrow
my brother when e go finish
i get many things to talk about
i get many things to yarn about
na so i put my mouth for song
i say i put my mouth for song
the people are not conscious
nigeria is even recent now like
where the poorest people in the world
sometimes i look at mr. fela