ja ara e

beyonce

eheee

ko jupa

ko jupa

eheee

ko juba

ko juba

eheee

ko jupa

ko jupa

ahhh

your body go rest oh

papa tell pikin oh

your body go rest oh

your body go rest oh

dem come go confess oh

your head go correct oh

you nor go forget oh

shey you get the concept

dem no dey tell person

ja ara

ja ara

you go learn your own lesson

ja ara

ja ara

everybody keep on searching

ja ara

ja ara

for miraculous blessings

ja ara

ja ara

ja ara

you go bow for lagos oh

ja ara

if you no know yourself you go lost oh

ja ara

ja ara

if you get money you be bros oh

ja ara

ja ara

omo nobody holy no apostle

ja ara

ja ara

your body go rest oh

papa tell pikin oh

your body go rest oh

your body go rest oh

dem come go confess oh

your head go correct oh

you nor go forget oh

shey you get the concept oh

dem go tell you

watch out

when you go

watch out

pon the road

watch out for dem hyenas

watch out

when you go

watch out

pon the road

watch out

look around in all the places you go to

stand your ground and stay outstanding like ogun

watch your back and just do what you supposed to

take care of family and people you are close to

dem no dey tell person

ja ara

ja ara

you go learn your own lesson

ja ara

ja ara

everybody keep on searching

ja ara

ja ara

for miraculous blessings

ja ara

ja ara

ja ara

you go bow for lagos oh

ja ara

if you no know yourself you go lost oh

ja ara

ja ara

if you get money you be bros oh

ja ara

ja ara

omo nobody holy no apostle

ja ara

ja ara

your body go rest oh

papa tell pikin oh

your body go rest oh

your body go rest oh

dem come go confess oh

your head go correct oh

you nor go forget oh

shey you get the concept oh

dem go tell you

watch out

when you go

watch out

pon the road

watch out for dem hyenas

watch out

when you go

watch out

pon the road

watch out

dem go tell you

watch out

when you go

watch out

pon the road

watch out for dem hyenas

watch out

when you go

watch out

pon the road

watch out

eheee

ko jupa

ko jupa

eheee

ko juba

ko juba

eheee

ko jupa

ko jupa

ahhh