jaho

daniel, kiss

vado

vado

alleluia o o

krrii

you dey do as them dey do

oga do wetin you know

you better know who you are

you better know who you are

as you come this life alone

na so you go leave this life alone o

you better know who you are

you better know who you are

oro e lowo

oro e lowo olowo lo wa

oro mi lowo

oro mi lowo olowo lo wa

he can give and takeaway

but everyday na for giveaway

baba say make i dey happy

make i dey happy

ayaya

eh

jaho jaho

jaho jaho o o

gbe mi di de o

gbe mi di de de de

jaho jaho

jaho jaho o o

gbe mi di de o

gbe mi di de de de

gbe mi di de o

gbe mi di de de de

if you talk

you must to do

and when you lie

you know the truth

you better know who you are

you better know who you are

when them say you don dey hold o

brother keep am on a low

no let anybody know

na money go give you fake sweetheart

oro e lowo

oro e lowo olowo lo wa

oro mi lowo

oro mi lowo olowo lo wa

he can give and takeaway

but everyday na for giveaway

baba say make i dey happy

make i dey happy

ayaya

eh

jaho jaho

jaho jaho o o

gbe mi di de o

gbe mi di de de de

jaho jaho

jaho jaho o o

gbe mi di de o

gbe mi di de de de

gbe mi di de o

gbe mi di de de de