lenge lenge

Singer:patoranking

come on

come on

come on

come on baby

eh come over baby

you know say me want you baby

come over baby

o di genge

o di genge

o di gengele

o di genge oh

see that erima wey just wole wa ah

e remind me of sexy shalewa eh

omo the way you look oh

baby i'm impressed oh

i dey like girl's wey get

wetin i fit press o

lenge lenge o

lenge lenge o

lenge lenge oh

lenge lenge o

lenge lenge o

lenge lenge oh

this kind lenge lenge is different oh

lenge lenge oh

lenge lenge carry front and back

like opelenge

please you

please you

please you

me wanna kiss you

kiss you

kiss you

because you carry lips

lips

lips like angelina

this your hips

hips

hips like angelina

as i dey so

i don tipsy

so i misbehave

na

i dey catch my trips

the way shake the waist

e don grade o

come on

come on

come on

come on baby

eh come over baby

o di genge

o di genge

o di genge le

o di genge oh

see that erima whe just wole wa ah

e remind me of sexy shalewa eh

omo the way you look oh

baby i am impressed oh

i dey like girl's wey get

wetin i fit press o

lenge lenge o

lenge lenge o

lenge lenge oh

lenge lenge o

lenge lenge o

lenge lenge oh

this kind lenge lenge is different oh

lenge lenge oh

lenge lenge carry front and back

like opelenge

ichaka

ichaka

ichaka

ichaka

ichoko

ichaka

ichaka

icheke

ichaka

ichaka

ichucku

ichaka

ichaka

ichaka

ichaka

ichaka

ichoko

ichaka

ichaka

icheke

ichaka

ichaka

ichucku

ichaka

this kind lenge lenge is different oh

lenge lenge oh

lenge lenge carry front and back

like opelenge

come on

come on

come on

come on baby

eh come over baby

lenge lenge o

lenge lenge o

lenge lenge oh

lenge lenge o

lenge lenge o

lenge lenge oh

this kind lenge lenge is different oh

lenge lenge oh

lenge lenge carry front and back

like opelenge