life is eazi

Singer:mr eazi

vibes

zaga dat

when i no get doe

when i no get doe

everybody tell me no

everybody tell me no

but now baba god change am for me eh

ah ha

life is eazi

oh

you see when i never blow

when i no get doe

ohema dey tell me no

nkechi dey tell me no

but now baba god change am for me eh

ah ha

life is eazi

oh

destiny

dem no go fit change destiny

dem be no invest in me

dem be de lose interest in me

i go dey cry

i go vex and then i go down on my knees especially

when mama holla pe mi oma ti juen since yesterday

but ni sin

money log everyday

wo ni kilotunde

sh'abiola lo tunde yi

level wo no tun me de yi

lo tun mu de yi

pattern wo lo tun mu de yi

awa ni leader new school

aboki ta ba ja

ani sonuku

wo

money no dey tire

bado no dey tire

everyday na fire

when i no get doe

when i no get doe

everybody tell me no

everybody tell me no

but now baba god change am for me eh

ah ha

life is eazi

oh

you see when i never blow

when i no get doe

ohema dey tell me no

nkechi dey tell me no

but now baba god change am for me eh

ah ha

life is eazi

oh

ife onye ga abu na uwa

nya bu ihe oga abu

nwanne ebe onye ga ano nu uwa oh

nya bu ebe oga eje oh

uwa si na akala aka oo

gone are those days mgbe ezigbo owu na asa'm o

mgbe ata na agba'm oo

now i don' get doe

no you see all these okpeke no fit drop me low

dem no fit tell me no

ihulanu uwa chiga achiga

now anyi kuga akuga

ima na ifeoma so mu-oo ha eeh!

when i no get doe

when i no get doe

everybody tell me no

everybody tell me no

but now baba god change am for me eh

ah ah

life is eazi

oh

ngwanu

when i never blow

when i no get doe

ohema dey tell me no

nkechi dey tell me no

but now baba god change am for me eh

ah ha

life is eazi

oh

ahhh

ah ah ah

eh eh eh eh

ah ah

eeh

na na

naa

zaga dat

ahhh

ah ah ah

eh eh eh eh

ah ah

eeh

na na

naa

zaga dat

it's your boy eazi

life is eazi

oh

haha

zaga dat