mind your bizness
Singer:simi
you know that girl with 20k followers on ig na
that girl that is always shaking her bum bum
that girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
ejo e nle njo wey no concern you
na there them go find you
na for your mouth dem go hear say simisola get belle
na for your mouth them go hear say biliki dey sell pepper
na for your mouth them go hear am
who say make you no mind am
her makeup don wash finish
nothing to write home about
no be that one come pain me passo
mr wetin no concern me reporter
how is that your concern?
why don't you face your work aunty uche?
you go chook your mouth everywhere like ekute
you no dey let sleeping dog lie
sweetheart shey you know say na curiosity wey kill cat?
find business wey you fit start
take tea. drink that. mind your biz wax
open your ear when you're listening to this track
na for your mouth them go hear she buy three cars
but say she just use her mama do ritual
you say sade just dey reach 32 years
but she never still marry
who say make you no mind am
no be that her boyfriend wey dey give am porsche assurance?
wetin i see no be porsche assurance
for the thing wey no concern you
the thing wey you dey find go find you
who say make you no mind am