you carry petrol put for nylon come dey smoke
fire dey burn you no dey run
were dun wo ko se bi lomo
it's amusing to watch a mad man
but nobody want mad pikin
i blame the world for rewarding stupidity
i blame people for glorifying stupidity
mr foolish comot for my way
you carry petrol put for nylon come dey smoke
fire dey burn you no dey run
mr foolish no dey read nothing
but his think say his know something
with all hin foreign things
omode gbon agba gbon la fi da ile fe
eju wa lo le fin re wa je
you carry petrol put for nylon come dey smoke
fire dey burn you no dey run
dadan dindin supo arogomu
you carry petrol put for nylon come dey smoke
fire dey burn you no dey run