one trouser

falz

jimi dey vex he come dey shout

for marwa roundabout

mr. jimi dey follow okada shout

for marwa roundabout

hey

jimi wa motor

biggy biggy motor

jimi olowo

he just win the lotto

so

he put a brand new range on the titi

but on that same day

something happen for lagos

for surulere bode thomas

biggi gbege e don burst

wey nobody go fit stop

something happen for lagos

for surulere bode thomas

biggi gbege e don burst

wey nobody go fit stop

one man reverse he commot him shirt

the fit e tough who go come to settle

dem just dey para dem dey curse their self

your mouth dey smell and sense you no get

nobody near leave us to flex

shey you want to test you go learn your lesson

hold my shirt you want dey flex?

who born you sef?

tell me who is mad now

today

today we go do the smackdown

shebi we go kuku enter one trouser

shey you say you no go stand down

omo you go tell me who dey mad now

today

today we go do the smackdown

shebi we go kuku enter one trouser

shey you say you no go stand down

hold me

oh

hold me

oh

hold me

oh

hold me

oh

i fit to shey were gan for here

e for better make dem hold us

oh

e for better make dem hold us

somebody stop us

maybe call police and try to report us

some people stop

but dem just want focus

i no know say person fit kolo like this

oh

na this person wey drive this jeep

oh

na when this danfo dey commot my street

oh

wey he just take speed enter that jeep

oh

yepa! he don buy market

instead to relax make he try quiet

he want still dey show that he have madness

he don't know madness e pass madness

something happen for lagos

for surulere bode thomas

biggi gbege e don burst

wey nobody go fit stop

something happen for lagos

for surulere bode thomas

biggi gbege e don burst

wey nobody go fit stop

one man reverse he commot him shirt

the fit e tough who go come to settle

dem just dey para dem dey curse their self

your mouth dey smell and sense you no get

nobody near leave us to flex

shey you want to test you go learn your lesson

hold my shirt you want dey flex?

who born you sef?

tell me who is mad now

today

today we go do the smackdown

shebi we go kuku enter one trouser

shey you say you no go stand down

omo you go tell me who dey mad now

today

today we go do the smackdown

shebi we go kuku enter one trouser

shey you say you no go stand down

hold me

oh

hold me

oh

hold me

oh

hold me

oh

i fit to shey were gan for here

hold me

oh

hold me

oh

hold me

oh

hold me

oh

i fit to shey were gan for here