pablo alakori

adekunle gold

dem no born me with silver spoon

my beginning rough o chale

i no enjoy my life other children at all

i grow myself

i hustle taya

person why get ambition no dey wait for manner

wuru wuru to the answer

mago mango no be the way

wayo no be the answer

stop wasting your time

no play with your future

all man for hin sef o

no shortcut o abeg

abeg

you siddon for house

dey beg beg for money

pablo alakori padi jawo fine bara

no dey rush

somethings dey take time

to be a man my brother ko easy

wuru wuru to the answer

mago mango no be the way

wayo no be the answer

stop wasting your time

no play with your future

all man for hin sef o

no shortcut o abeg

abeg

ireje osi nu foto

oun o se lomagba

you no do anything

but you want to hammer

i'm sorry for you

i'm sorry for you my brother

no play yourself

time dey run o

away

wuru wuru to the answer

mago mango no be the way

wayo no be the answer

stop wasting your time

no play with your future

all man for hin sef o

no shortcut o abeg

abeg

Full Lyrics: pablo alakori - adekunle gold