run my race
Singer:burna boy
but na today reality must come out
omoge meji ni backseat ninu hummer
make you no follow me run my race
e be like sey dey don dey craze
you see we no dey look their face
right now i don feel irie
nigboro won ti so mi di kingpin
nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin
awon omoge yapa lori blackberry pinging
awon to ti darugbo dey say what are you singing
won ko mi je bi amala ati ewedu
enemies won fe ni won pa mi
my guy me no send whether you like me or not
if you no like me my brother no be by force
gone are those days we dey wear the same clothes
but na today reality must come out
make you no follow me run my race
e be like sey dey don dey craze
you see we no dey look their face
right now i don feel irie
omoge meji ni backseat ninu hummer
make you no follow me run my race
e be like sey dey don dey craze
you see we no dey look their face
right now i don feel irie
omoge meji ni backseat ninu hummer
make you no follow me run my race
e be like sey dey don dey craze
you see we no dey look their face
right now i don feel irie
let the old things pass away