selense

simi

lola geti work oh

entrepreneur international

but na soso sleep lola dey sleep

chima no gree open shop

e say na hangover

na everyday oga dey shayo

dem say simi why you too dey complain

tomorrow dey

forget today eh eh oh

igba o b'owo fun anybody laye

gbo temi o araye o

time na money

time na life oh

time dey run oh dey run oh

use am well

time is precious

every second oh

time na gift oh oh oh oh

use am well oh selense

my sheri sherifa baby

o ni forever 21

before she know o o pe thirty

she no do the tin wey she want to do

sheri alakori o

na so so procrastination o

dem say simi why you too dey complain

tomorrow dey

forget today eh eh yi o

igba o b'owo fun anybody laye

gbo temi o araye o

time na money

time na life oh

time dey run oh dey run oh

use am well

time is precious

every second oh

time na gift oh oh oh oh

use am well oh selense

asiko laye o

k'o fe san jaye

time no go cut

e no go stop oh oh oh oh

make you telli sarafina

johnny and sikiratu

make you tell philomina

use am well