sisi maria

Singer:maleek berry

uhh

bounce

bounce eh

baby oh bounce

bounce

bounce oh

baby oh bounce

berry pon this eh

berry pon this eh. sisi maria

she carry front from bayelsa

sisi ngozi

she carry back from anambra

imara mma eh

imara mma oh

i for make you my lady

imara mma eh

imara mma oh

yeah

only you

only you baby

afurum gi n'anya

no be joke if i tell you your loving na fire

give me chance

everyday i go love you taya

you too too sabi

your mama too too try

eyea eh eh

na so

na so

e be you wey i wan marry

na so

na so

na my pikin wey you go carry

na so

na so

omalicha let me love you

love you

love you

forever love you

love you

love you my baby

sisi maria

she carry front from bayelsa

sisi ngozi

she carry back from anambra

imara mma eh

imara mma oh

i for make you my lady

imara mma eh

imara mma oh

yeah

we go hammer

i go buy you plenty diamond

oluwa provide oh

i go dash you mansion

i pray for the day wey we go pull up in a phantom

my number one

you my number one

if you no dey i no go function

na so

na so

e be you wey i wan marry

na so

na so

na my pikin wey you go carry

na so

na so

omalicha let me love you

love you

love you

forever love you

love you

love you my baby

sisi maria

she carry front from bayelsa

sisi ngozi

she carry back from anambra

imara mma eh

imara mma oh

i for make you my lady

imara mma eh

imara mma oh

yeah

sisi maria

she carry front from bayelsa

sisi ngozi

she carry back from anambra

imara mma eh

imara mma oh

i for make you my lady

imara mma eh

imara mma oh

yeah

sisi maria

she carry front from bayelsa

sisi ngozi

she carry back from anambra

imara mma eh

imara mma oh

i for make you my lady

imara mma eh

imara mma oh

yeah

Lyric Context: sisi maria - maleek berry