small ting

simi

small blocking dem talk say na vex o

small date you be asking for sex o

small slap and dey talk say na fight

small swagger

dey talk say na cry

small kiss you say what are we now

we are nothing but pencil see now

small play you say baby it's over and this one say him loyal

and naso small thing

dey become long thing

i'm telling you something

you never see nothing

naso small thing dem dey strong oh

small thing dem dey long o

but it's alright

it's alright

small girl big god o

naso small thing dem dey strong o

if dem wan talk make them talk oh

but it's alright

girl it's alright

small girl big god o

small ginger wan ni pe mu bee gan

small singer wey dey break e record

small question dem talk say you jealous

tell me who precious

small fresh wey you fresh

small doe whe you get

small sense whe you set oh

see as dem dey vex out

and naso small thing

dey become long thing

i'm telling you something

you never see nothing

naso small thing dem dey strong oh

small thing dem dey long o

but it's alright

it's alright

small girl big god o

naso small thing dem dey strong o

if dem wan talk make them talk oh

but it's alright

girl it's alright

small girl big god o

Full Lyrics: small ting - simi