get this omoge wey catch my eye
never seen a girl that look so fly
see girl i no go let u walk on by
too many questions running through my mind
where you dey go? i wanna know
don't mean to trouble you
need to know if you will let me
cus you got me in the mood
many things that we can do
omo you dey push my button - tin tin
blow my heart - gbin gbin gbin
dial my number - ring ring
omo you dey make my heart go - gbin gbin
make me wanna - sing sing
you dey do me strong thing
you dey do me strong thing
common over here make i tell you something like
don't know what you're missing
everytime that you're with him
i keep on wishing that you're with me
everytime you see me on your tv screen
i dey feel like say i dey do the things i do
don't mean to trouble you
need to know if you will let me
cus you got me in the mood
many things that we can do
girl you dey make me dance fuji
u dey make me love you truly
i no know wetin dey do me
be like say i dey for movie
oooh the way you dey dance like that
u go give me a heart attack
baby girl we can fly fly fly
baby girl we can fly fly fly