sweet boy

falz

wi-wi-willis gidem

see person pikin see as he fresh

if you see am dey come give am respect

all white agbada check the rolex

if person think am too much person go vex

see sauce dripping

liquor sipping

chicks want booking but i get them on looking

see sauce dripping

liquor sipping

chicks want booking but i get them on looking

sweet boy

fresh guy

sweet boy

fresh guy

sweet boy

fresh guy

sweet boy

fresh guy

look at how am fly in my fresh swag

look at how i shine with no recipes

always on time like the first flight

but i make am squeeze high when i check time

oh boy

on the air gon

pour me water

you know the boy no be your mate

call me brother

sweet boy association i'm oga

sepe eyan kan na lo bi omo yi sha

see person pikin see as he fresh

if you see am dey come give am respect

all white agbada check the rolex

if person think am too much person go vex

see sauce dripping

liquor sipping

chicks want booking but i get them on looking

see sauce dripping

liquor sipping

chicks want booking but i get them on looking

sweet boy

fresh guy

sweet boy

fresh guy

sweet boy

fresh guy

sweet boy

fresh guy

look at all the moves i dey give them

look at all the nudes in my dm

sweet chocolate boy

he is so damn fine

she wan know wetin i rub to make the beard shine

wait make i step in the place

girlies go crase

isn't why your chief bridesmaid giving me face?

why you sister no just wan give me the space?

na dem dey rush us

we no really dey chase