target you

2baba

i no go lie i dey see you too

it all depends on what you want do

no pretend make you just stay true

as e dey do me na so e dey do you

i no go lie i dey hala everyday

i wonder why you no dey look my way

abi e get something wey i never do

abi you want make i somersault too

abi you get another pattern wey i never know

make you tell me make i do the needful

life is too short baby report

later me and you be our life support

i don't want to be unfaithful

see i just wanna be simple lover

e get why i dey target you

you different from all of your crew

e get the way you dey look me too

and that is why i dey suspect you

i know you want us to to break bread

i know you want to know wetin dey my head

see this song i want it trending

and it could be peaceful too

oya baby kaikai make we link up

make ojukokoro people no con dey snatch us

i guarantee you i go always defend us

as i go love you e go make people jealous

i just wan roll just me and you eh

forget whatever them do you

abi you get another pattern wey i never see

anyhow you want am i gat you and me

i don't want to be unfaithful

see i just want to be a simple lover

e get why i dey target you

you different from all of your crew

e get the way you dey look me too

and that is why i dey suspect you

i know you want us to break bread

i know you want to know wetin dey my head

see this song i want it trending

and it could be peaceful too

na peaceful chilling around my way

good good loving for you all the way

abi e get another pattern wey you wan see

make you tell me make i show you for free

i don't want to be unfaithful

see i just want to be a simple lover

e get why i dey target you

you different from all of your crew

e get the way you dey look me too

and that is why i dey suspect you

i know you want us to break bread

i know you want to know wetin dey my head

see this song i want it trending

and it could be peaceful too

e get as you dey do me

e get as you dey do me

eeh hen

e get as you dey do me

Full Lyrics: target you - 2baba