thank you (freestyle)
mr eazi
i thank you lord for the life wey i dey live ye
you give me life and you give me the energy to live
and na you wey you give me all these melodies wey i dey use to sing
and baba god you blessing all of my family
and all my guys don hammer
even for country wey things no proper

light it up 'cause nobody holy
ain't nobody here wey sabi my story
it be only baba god that i can give the glory
i for give shots to my enemies
cause all my guys don hammer
even for country wey things no proper
nobody sick and nobody don die
cause all my guys don hammer
even for country wey things no proper
some of them be your brothers
sake of money they go backstab you
for your back they go gather and back bite you
mama tell me say success get a price
i pray to god to give me real ones