e don tay wey men don dey for here
young boys just been doing big things
dem go think say men go fear
but walai we stand gidigba
no confusion the thing and no claim senior for here
i just wan talk am how e be
because we plenty for the place i no enter anybody space
but in the background you know as you grow bad belle must to show
whatever would be would be
you go hammer if your level pure
no money to feel high rate
and as story be today na that time we dey dey chase
we been dey chase wetin be no know
as we start to grow we start to understand say
you can not mix oil with water
you should not add fire to any butter
dem go envy you to your grave