warriors

2baba

uh uh

yeah

uh uh

e don tay wey men don dey for here

young boys just been doing big things

dem go think say men go fear

but walai we stand gidigba

we get one leg for here

that's why we be warrior

we be bloody survivals

no confusion the thing and no claim senior for here

i just wan talk am how e be

i just wan clear the air

because we plenty for the place i no enter anybody space

but in the background you know as you grow bad belle must to show

they must to show

so right now

they want to see me fail

so i guess i'd fail them

they want to see me fail

so i guess i'd fail them

i would fail them

big time

nowadays shey you see

things dey move speedily

whatever would be would be

you go move

your go groove

you go hammer if your level pure

i think of everything

i think about the days

when nothing dey to eat

no food

no work

no money to feel high rate

and as story be today na that time we dey dey chase

we been dey chase wetin be no know

as we start to grow we start to understand say

say

you can not mix oil with water

you should not add fire to any butter

some would envy

dem go envy you to your grave

so right now

they want to see me fail

so i guess i'd fail them

they want to see me fail

so i guess i'd fail them

i would fail them

big time