we must groove
Singer:2baba
no matter pressure wey dey
i go bulldozer am straight away
or my landlord don dey craze
as long as happiness dey my radar
i don't need to think too much
'cause thinking na problem
instead i reason solution
for me-me to flex and enjoy my life
for me-me to lead so e go be say
as long as your brain still dey function
e no matter where you come from
as long as your brain still dey function
the only flesh and the bone
the pot of life na your own eh
because i'm feeeling the tension
feeling with the pressure
dealing with different problems of life
i know that everybody gat dem
it doesn't matter if you are black or you are white
as long as your brain still dey function
e no matter where you come from
as long as your brain still dey function
omo the party don scatter
the people dem no want us
their mendula so reckless
just to clear your eye-eye-eye
you can't walk in my shoes
no go shook your mouth for wetin no concern you
many thing dey happen but you don't have a clue
make you no go tell somebody say i tell you
let's just try to keep this shit between me and you
i don't need to smoke to fly high
i no need to think too much
'cause thinking na problem
instead i reason solution
for me-me to flex and enjoy my life
for me-me to lead so e go be say
as long as your brain still dey function
e no matter where you come from
see as she fine like mamiwater